Part of | Ghanaian Coastal Plain |
---|---|
Native label | Nkran |
Demonym | Accran, Accréen, Accréenne |
Official language | English |
Country | Ghana |
Capital of | Ghana, Greater Accra Region, Gold Coast Colony |
Edey de administrative territorial entity insyd | Greater Accra Region |
Located in time zone | UTC±00:00, Greenwich Mean Time |
Located in or next to body of water | Gulf of Guinea |
Coordinate location | 5°32′46″N 0°12′24″W |
Office head of government hold | Mayor of Accra |
Government ein head | Elizabeth K.T. Sackey |
Dey replace | Cape Coast |
Dema official website | https://ama.gov.gh |
Time of earliest written record | 15. century |
Local dialing code | 0302, 0302 |
Category for the view of the item | Category:Views of Greater Accra |
Category for maps or plans | Category:Maps of Accra |
Accra (/əˈkrɑː/; Twi: Nkran; Dagbani: Ankara; Ga: Ga anaa Gaga) be de capital den largest city for Ghana, de location dey southern coast wey dey de Gulf of Guinea, part of Atlantic Ocean.[1][2] De 2021 census talk say Accra Metropolitan District be 20.4 km2 (7.9 sq mi) wey ein population be 284,124, dema largest Greater Accra Region be 3,245 km2 (1,253 sq mi) wey dem get 5,455,692 people.[3] Accra be location where vibe dey, sake of how bunch squad dey komot from different locations.